Super Eagles AFCON Theme Song ‘Let’s Do It Again BY MAJEEED (Lyrics)

Here comes Super Eagles AFCON Theme song Let’s Do It Again Lyrics
Let’s Do It Again is Super Eagles Official AFCON THEME SONG by singer Majeeed. Enjoy Let’s Do It Again Lyrics below
We do am for 2013
Do am for 1980
And we need to let them know say naija be AFRICAN GIANT!
Hmm leg over leg over leg over
leg over is a goal (Is a goal goal goal)
Leg over leg over leg over
leg over is a goa goal goal Aje oo
Naija naija make we unite (Make we unite oh ahhn!
Naija naija let’s do it again (We need to do am again)
Naija naija make we unite (Ahhhn ahhhn)
Naija naija let’s do it
Super eagles sabi (Sabi) Sabi sabi (We sabi sabi)
We go dribble the midfielder defender score the goal (Is a goal)
Super eagles sabi (Sabi) Sabi sabi (We sabi sabi)
We go dribble the midfielder defender score the goal (Is a goal)
Ahmed musa give am leg over
Iheanacho go dribble am
Awoniyi go pass to oshimeh
Oshimeh go fire am (Is a goal)
Lukman no dey fear anyone
Ndidi fit score anywhere
Bassey fit defend anything You see
ozoho E go keep anything (Bad boy)
Naija naija make we unite (Make we unite oh ahhn!
Naija naija let’s do it again (We need to do am again)
Naija naija make we unite (Ahhhn ahhhn)
The End…..Incase you don’t have the super Eagles AFCON THEME SONG ‘LET’S DO IT AGAIN, click here to download it